Bigeli – Matter [Lyrics]
“NoBadVibes” Track 5 – Matter ‘Full Lyrics’.
The matter don pass
wetin dem go talk oh
Mather don pass
Wetin dem go yarn oh
Oya make we jaye oh
Oya oh make we jaye oh.
Let love lead us
Clear up your liver
Let’s archive together
Lets keep moving as a team
My brother oh
All man must to collect dey rabba
Otu getta for the power hallelujah
Cheerful giver
Your blessing no go pass
Anybody wey go continue .
Na Only if know the de feelings u go get
when you make another man smile oh
E dey pain me oh
I’m getting scode
To see another man cry oh
Jah jah we give u praise
We gat no man down
multiple roughsino
But man no cry.
Tips about my life
The love is REAL
focus on the game
talk is cheap oh
The matter don pass
wetin dem go talk oh
Mather don pass
Wetin dem go yarn oh
Oya make we jaye oh
Oya oh make we jaye oh.
One man victory
Na everybody victory oh
I m pippin low
I know one man food
No suppose to be another man poisen oh
I been working so hard
Before i got here
Now I’m leaving large
Dey boy Don tear
Like me or not
The boy no care oh.
The matter don pass
wetin dem go talk oh
Mather don pass
Wetin dem go yarn oh
Oya make we jaye oh
Oya oh make we jaye oh.
*ENJOY & SHARE
Bigeli – No Bad Vibes [Full EP]
Do you find Joy Naijamusic useful? Click here to give us five stars rating!