DJ Sukpo – Elevation Feat. Slimpol x Derrizo || Download
NEW TUNE – ENJOY
Check out this brand – new tune coming from multi – talented star better known as ‘DJ Sukpo’ unleashed an amazing vibe entitled ‘Elevation Feat. Slimpol x Derrizo’ produced by Virgin Boy.
You will totally love the vibe shared on the single which is already a hit song.
Listen! Enjoy & Share Your Thoughts
DOWNLOAD MP3
SONG LYRICS BELOW:-
DJ Sukpo Feat. Slimpol x Dm Derry – Elevation
INTRO
Yah yah
It’s boy Sukpo on the track Pozai
Lets go Yah yah yah are
It’s your boy Sukpo on the track ooh
Track oh track oh track ooh
It’s your boy Sukpo on the track ooh
Track oh track oh track ooh
Man of Gstation
Shebi you know as in the be
Mr C2 on the beat ooh
Dm Derry in the building
Everywhere you go i want go or
Mr C2 on the beat ooh Or
Everything you do i want do
Let them know let them know
Go i want go
Shebi you know as in the be
Everywhere you go i want go
Ok man of Gstation
Let’s go Go i want go
Hmm hmm hmm
Everything you do i want do
(1 VERSE)
Otego Muna this game
This one no be first track
And i murder every beat slim no dey give chance
No be sey I first come but na me dem first serve
I don dress move since while dem still dey take bath
Agwa gi ife anyi gabigala I swear you go kwele
I dey struggle very hard to settle my Belle
Ha na agbali ka mu dapu Mana enwelum kone
Now we Don dey ring bell anyi na aku ka ogene
Allow me to catch fun I dey with my kele
Isi obuna kotele ebu okwa ya ka oga ejide
Mana gi chekwa na Muna gi ha putanu ka anyi Lele
Taaa odika I maru ka m si kwado nwanne hapu
(1 HOOK)
Many people just dey call my name everywhere i go ooh
Alot of people just dey snapchat me everything dey do oh
Shebi you know as in the be
Many girl just dey whatsapp me everywhere i go ooh
Dey never know dey never know
Alot of guys just dey call my phone everywhere i go ooh
Tell them tell them tell them
My music don blow them don glow
We don blow
My music don grow them don grow
We don hama
Nunu Gang oh we don blow
You know understand
Everywhere i go we don grow
(2 VERSE)
Child of the world you don spoil to the core
Small money you get you dey form big boy
Your phone dey ring you no pick it’s like devil dey call
Na now you pick 2 seconds you go suffer like job
And you go old like bears you go preach like pope
My lips black no mean sey I dey smoke Igbo
Na based on 1 or 2 things I wan let you know
Now I dey talk you dey laugh am I cracking joke
(3 VERSE)
Because sey my money long dem talk sey I do Yahoo
See my life e Don dey better everything na pretty cool
50 girls are dragging now for who go come be my boo
Nkechi dey crush me m si ya baby cool
I go play you like sala ma gi Bata liver pool
M ga agba gi trapuo gi tuba gi na swimming pool
You no know who I be na me be that slimpaul Money no be problem ego di na pounds
Man of Gstaion
Why I too dey happy because ego di na account
I go give you the kind money wey you no fit count
Yes!
Na e make I no dey come out ebe akulu gomgom
Mana udummiri Mana okochi ego di na komkom
(2 HOOK)
Many people just dey call my name everywhere i go ooh
Alot of people just dey snapchat me everything dey do oh
Many girl just dey whatsapp me everywhere i go ooh
Alot of guys just dey call my phone everywhere i go ooh
My music don blow them don blow
We don blow
My music don grow them don grow
Nunu Gang oh we don blow
Everywhere i go we don grow
It’s your boy Dj
It’s your boy Dj Sukpo
It’s your boy Sukpo on the track oh
It’s your boy Sukpo on the track oh
Do you find Joy Naijamusic useful? Click here to give us five stars rating!