GET LATEST UPDATES @

JOYNAIJAMUSIC


Bigeli – Gather FT Priist Mancop [Lyrics]

“NoBadVibes” Track 2 – Gather FT Priist Mancop [Full Lyrics]

we are the survivors 
We no retreats we no surrender oh 
Obstacle no dey Weigh us oh
Bad belle pipo no dey shake us yeah

They Don gather
They Don gather oh
They don’t  wan me to see the light yeah 
Dem the pray make i fall and die eh 
They Don gather oh

They don gather oh ..  
Everyday the boy dey dine oh
I see your shits 
But i no reply, i no reply 

A lot of goodies in the boy 
Dey DONt knw 
They wannna see me down 

But i am standing 
They wonder how i couple up 
And keep on moving
The marner that i keep it real 
Like nothing do me
They wanna see me frown
But I’m past that

They wanna show me life 
I multiply that
Don’t know This shits
Its a long-term coming
Dey fail to realize
I gat a biggi God oh 

we are the survivors
We no retreats we no surrender oh
Obstacle no dey Weigh us oh
Bad belle pipo no dey shake us yea
We are the survivors 

We no retreat 
We ni surrender oh
Obstacle no dey wey us oh
Destiny killers no go see us yeah
Oh I’ve  seen it all oh
I’ve Seen everything 

i was told  that I’m gonna see eeh
Now i don dey see eh
Push me but i no go fall oh
I’m the next in line,
the Red porch 
Na dey boy dey pass oh
Dem no fit stop the shine eeh

PRIIST PART

They Don gather
They Don gather oh
They don’t wan me to see the light yeah
Dem the pray make i fall and die eh

They Don gather oh
They don gather oh ..
Everyday the boy dey dine oh
I see your shits
But i no reply, i no reply

*ENJOY & SHARE

Bigeli – No Bad Vibes [Full EP]

 

Do you find Joy Naijamusic useful? Click here to give us five stars rating!

You May Like

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*


[mc4wp_form id=6724]

Discover more from Joy Naijamusic

Subscribe now to keep reading and get access to the full archive.

Continue reading