GET LATEST UPDATES @

JOYNAIJAMUSIC


Bigeli – Different Style [Lyrics]

“NoBadVibes” Track 6 – Different Style ‘Lyrics’.

Time done reach to see the bad nigga
you get vibes shabi 
But im baddet oh
what do you want to see I do better
born champion we Nelson Mandela
do what I can’t not do no-no never
do not bring the rain I’m umbrella oh

Gimme wine
Gimme wine
Gimme wine wine wine
Can’t delay oh 
I just want dey lace oh

Give Dem in a different style
Give them in a different style oh
This one no be Jackie chang yeye
I’m the nigga with the juice ,juice 

The nigga with the source yeye 
Nigga wey the ragga
Nigga wen e badder
Yeah YEAH 

I’mthr only Nigga with groove
Nigga with the source yeye
Tjis one no be Ragae, no be ragga
No be blues yeah yeah 

Gimme wine
Gimme wine
Gimme wine wine wine
Can’t delay oh
I just want dey lace oh
Give Dem in a different style
Give them in a different style oh
This one no be Jackie chang yeye

*ENJOY & SHARE

Bigeli – No Bad Vibes [Full EP]

 

Do you find Joy Naijamusic useful? Click here to give us five stars rating!

You May Like

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*


Join our 200,529 Email Subscribers

Get latest Music & Entertainment Updates